Sabi Pastor

Sabi Pastor Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Sabi Pastor, Création digitale, Chittagong Division.

02/06/2025

God's presence makes the difference!

02/05/2024

"No follow bad people do wetin dem dey do: change the way wey you dey think make your life for fit change for better. If you live your life correct, people go know wetin God like." Romans 12:2

02/05/2024

"Wetin be your gain if you buy all the good good things wey hungry you for life and you kan go hell fire las las?" Mark 8:36

02/05/2024

"Sin no dey owe salary; but if you receive the gift of God, you go reject sin payslip!"

02/05/2024

"The salary wey sin go pay you na death; but wetin God wan give you despite the bad bad things wey you dey do na eternal life: and na only through Jesus Christ you fit get this life." Romans 6:23

02/05/2024

"The Lord of hosts dey with me; the God of Jacob be my cover." Psalms 46:11

02/05/2024

"Buzz me up anytime wey kasala burst, I go show up for you and when everything don set, you go give me praise." Psalms 50:15

02/05/2024

"God be my cover and strength, and him dey always dey with me anytime wey kasala burst." Psalms 46:1

02/05/2024

Na read satan read bible wey make am fit quote am to Jesus. You be Christian, na why you no wan read your bible?

02/05/2024

Shame no dey catch person wey dey preach the gospel. If you no dey shameless, you no fit talk about Jesus to people.

Address

Chittagong Division

Telephone

08145285045

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sabi Pastor posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Sabi Pastor:

Share