Fun and joking

Fun  and joking Laugh out your sorrow 😂😂🤣😂

Like my page 📃
Pls

13/01/2024

Christmas and New year don finish you still dey village de waka like vigilante if you match poison your mind go touch ground

12/01/2024

Remove P And send it back to me

Is not magic...

[1088346741692887:0]

10/01/2024

GARRI IS REALLY HELPING ME DIS DAYS I SWEAR😀
I WILL NAME MY SON GARRITUNDE💯
PLS MY PEOPLE WHAT SHLD I NAME MY DAUGHTER 🙃😉

LETTER TO MY LANDLORD😁😂Dear Able Landlord, It's me vindy, the tenant you gave double quit notice the other day. I don fi...
05/11/2023

LETTER TO MY LANDLORD😁😂

Dear Able Landlord, It's me vindy, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis:

1. Linda your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes!

2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am!
I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bad, but you see that your caretaker? na evil man. Him get liver collect the lion share despite say na me bring up the idea... can you imagine?

3. Oga Landlord, I know say when you
return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Money bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agent for this new compound I wan park into, no too reason am.

The iron condemn man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good condition for 25k? e no good na.

So Las Las I come add ur wheelbarrow make everything be round figure. So the iron condemn man come later pay me 30k for everything. Na the money I use transport myself, and na from there I go take cook soup when I reach.

I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest.
😄🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I want to post a Sextape.Check comment section+🔞
06/09/2023

I want to post a Sextape.
Check comment section
+🔞

SOME PEOPLE 😅😆😁😄😂Me : Sir excuse me, I want to ask something if at all you don't mind.🙏Peter: Alright ask, I don't mind....
06/09/2023

SOME PEOPLE 😅😆😁😄😂

Me : Sir excuse me, I want to ask something if at all you don't mind.🙏

Peter: Alright ask, I don't mind.💁🏻‍♂️

Me : You live around here right?🤷🏼‍♂️

Peter: Yes, is there any problem?🙄

Me : No, I'm coming matero and I'm looking for someone who stays around here, he's my colleague and told me he lives here.😩

Peter : Give a description.

Me : His name is Patrick Mwansa, He's tall, dark in complexion and he's very slim.🧍🏻‍♂️

Peter: Wait, does he drive in a BMW X5 blue car?🚖

Me : Yes sir he does.✔️

Peter : He has twins a boy and girl?👦👩

Me : Yes sir I remember he once told me about having twins.✔️

Peter: Does he stammer when speaking?💁🏻‍♂️

Me: Oh my God sir you are right, yes he stammers when speaking.😱

Peter : I'm so sorry, I don't know him.🤦‍♂️

me:

What the perfect answer pls??
02/09/2023

What the perfect answer pls??

Pablo on his weeding day
31/08/2023

Pablo on his weeding day

On High
31/08/2023

On High

Adresse

Cotonou

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Fun and joking publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager