De Cat nuggets/funs

De Cat nuggets/funs Mboko militant we're moving like a congregation 👯

04/07/2024

The future is never recorded on the face, so don't let anyone make you feel that you are worthless

03/07/2024

If you don't allow your past to die, it won't let you leave
🚀🚀🌊

Inspired to inspire others
🔥🔥

02/07/2024

Till dead do us part no mean sey Na you go kill me

No misunderstand me
😂😂😂😂

01/07/2024

Never allow what happens around you to be more important than what is written about you...
🚀🚀

30/06/2024

Advert is meant to attract customers .keep posting your bae, We go price am small time 😭
😂😂😂

27/06/2024

Dem don scam me again😩
Garri wey I buy no gree swell up😭💔

26/06/2024

All those people way di ever brag say _"I picked him from the gutter and made him what he is today"_ wuna di wait na say make water rain carry me go first??
🙁🙁

26/06/2024

The reason you don't post your man is because other men will stop giving you money abi ?
BUSINESS WOMAN 🚶well-done ooooh.😂

24/06/2024

Some of una no dey go through a lot, na God dey punish una.

🤨🤨🤨🤨

24/06/2024

When I'm in a good mood,
I open my blacklist and release Prisoners😂

24/06/2024

Interviewer :sing d new national anthem.😏

Savage : give me back my CV Oga.🤨🤨🤨

🤣🤣🤣🤣🤣

24/06/2024

Men who date slim girls should be awarded...
it's not easy sleeping with plywood
😭😭.

Ask Emeka wetin him dey pass through with Grace
😓😓😓

24/06/2024

please patronize me, I repair broken relationships, fix heartbreak, sell boyfriend and girlfriend,
swapping is also available
👏
The cheapest one na grace 😂😂🏃🏃and Emaka😂

24/06/2024

Cultist dey toast you, you get mind run leave yi cam hug me.🏃

Grace must you hug me before you win😕?
Ah greet o bros, bros I greet,

help tap that one wey hold gun, ah bros I greet o
🤣🤣😂

24/06/2024

Girl wey dey teach me how to date without breakup,
Them don break her heart
🤣🤣🤣🤣

24/06/2024

Pastor never even share the Grace of God,
you don run go meet Grace for house

😂😂😂😂😂

Adresse

Bamenda

Téléphone

+237683674195

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque De Cat nuggets/funs publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Contacter L'entreprise

Envoyer un message à De Cat nuggets/funs:

Partager