 
                                                                                                    20/09/2025
                                            God 💔💔😭😭 Wandas happen inside Bertoua today!😳
    As people di pass, dem hear cry di comot inside the deepest well for quarter. As dem investigate, dem discover say some 3 years old boy pikin don fall inside the 27-meters-deep well.
Population comot gather around the well. All man di feel bad for the pikin but no man nobi get courage for enter well move the pikin. Dem call fire fighters & police but these people be di make nyanga for pull up & na so pikin be di struggle for breath inside well 
Na yi way this brother wey yi name na Tchouaffa Song Bosco show up from nowhere like Superman enter inside the well carry the pikin for yi back climp up. 
Bosco & the pikin dey hospital now di receive treatment. 
Mek we celebrate this hero wey take risk wey all man be di fear for take ❤️❤️
Humanity is still a reality 👏👏
Credit: Fuchor 
                                           
 
                                                                                                     
                                                                                                     
                                                                                                     
                                         
   
   
   
   
     
   
   
  