21/10/2025
just in,
Mayor for Ebolowa don invite 50 Okada pipo dash them 2k each. E say mek dem hold that one and the condition na say, dem no go do any protest after results for elections comot this Thursday. what do you have to say about this.
direct source from boss Fuchor