Charlie white savior family

Charlie white savior family Content creator
Good vibes
(2)

It is over CHELSEA CHAMPIONS of the WORLD 🌎
13/07/2025

It is over CHELSEA CHAMPIONS of the WORLD 🌎

This man is very good today
13/07/2025

This man is very good today

13/07/2025

CHELSEA 1:0 PSG

Pls do some people d*e twice? Which kain news be this?🙄Wetin dey sup?R.I.P
13/07/2025

Pls do some people d*e twice?
Which kain news be this?🙄
Wetin dey sup?
R.I.P

Na to resign and run comot for the country before hand go touch me oo
09/07/2025

Na to resign and run comot for the country before hand go touch me oo

ĒFCC said there's another fake ĒFCC collecting💰 money from yahøø boys, As we dey talk so, ĒFCC dey find ĒFCC.😂😲😁I don ta...
08/07/2025

ĒFCC said there's another fake ĒFCC collecting💰 money from yahøø boys,
As we dey talk so, ĒFCC dey find ĒFCC.😂😲😁
I don taya for this country wey be naija

24/06/2025

Pls if you know you're not going to be consistent with your akara frying business, don't start and give people empty hope.chaiii😪

17/06/2025

Today is not just an ordinary day, Today is for the double V.  Your home is blessed senior man. As i couldn't come weddi...
14/06/2025

Today is not just an ordinary day, Today is for the double V.

Your home is blessed senior man.
As i couldn't come wedding make una waybill my rice for me oo.
I no dey joke with wedding rice oo especially wedding wey love and happiness full.

My first time travelling by air was from my father's mango tree to the ground.And it was very fast🤦 😏🤨My waist ooh
12/06/2025

My first time travelling by air was from my father's mango tree to the ground.
And it was very fast🤦 😏🤨
My waist ooh

11/06/2025

GOOD MORNING MY NEIGHBORS, GOD WILL ANSWER THAT YOUR PRAYERS AND UPLIFT YOU FROM YOUR PRESENT CONDITION. SAY AMEN 🙏 🙌

Adresse

Lagos Nigeria
Yaoundé

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Charlie white savior family publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager