Oldies, Happy Corner with Nk

Oldies, Happy Corner with Nk Informations de contact, plan et itinéraire, formulaire de contact, heures d'ouverture, services, évaluations, photos, vidéos et annonces de Oldies, Happy Corner with Nk, Création digitale, Cameroon, Yaoundé.

Oldie lover, fun, jovial and happy.... Life no too hard... n'a we di complicate am...
Dance... Laugh... Smile it out❗

This page doesn't promote hate speech nor violence❗

01/08/2025

I don pass oooh
🥳🥳🥳🥳🥳
Advanced levels
7 Papers
🍾🥂🥳

01/08/2025

I jam your babe for shrine with your picture, Maybe baba wan do frame for you
🤷🏾‍♀️

01/08/2025

On my way to the bush now , my babe di crave T!ger meat
😎

01/08/2025

Abeg if na you dey with my babe tell am make he read my message say my data go soon finish
😪

01/08/2025

Happy new month! 🥳
May this August be filled with love, laughter, and amazing new memories. ✨
☀️

31/07/2025

Only you with 3 big chains for neck, if dem call you Dog now you go vex
🤷🏾‍♀️
😅

31/07/2025

I beg fight dey ma kwata..
Babe don block babe to post babe... But babe n'a babe ie padi...so babe go show babe how babe don celebrate ie.
We di still seperate fight❗

31/07/2025

Hope say that noise for up dey n'a birthday... Becoz
Na small noise di make GCE candidate their heart cut 😒😅

31/07/2025

If u day form 5 go lower sixth if u day upper sixth go university na me minister of secondary education pass the information
🤣

31/07/2025

Wuna morning oooh
☀️

31/07/2025

If no be insult wey i chop today, wetin for dey my belle?
🤣
☀️

30/07/2025

God Is able to do just what He said He would do. Even If It's taking time, even If It looks Impossible, his word still stands and He never fails..

Adresse

Cameroon
Yaoundé

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Oldies, Happy Corner with Nk publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager