Patchi page

Patchi page family matters, gist, comedy, fun, blog, interactive and life style
(15)

20/11/2025

Only in abroad men will see toto and run away☹️☹️☹️

19/11/2025

Any Egbe vendor around here?

Naija no be where dem dey stay without egbe biko😒😒😒

19/11/2025

President is busy touring around African countries 😭😭😭

17/11/2025

This guy hand meet Verydarkblackman no be small😂😂😂😂

17/11/2025

Verydarkblackman indeed you are a.........
Someone should finish this sentence for me biko😂😂😂

Una still get time dey watch naija football? you all know vividly that they are all bunch of disappointment 😞 😮‍💨 I no d...
17/11/2025

Una still get time dey watch naija football?
you all know vividly that they are all bunch of disappointment 😞 😮‍💨
I no dey waste my time and energy to dey scream for people wey no worth am abeg

16/11/2025

😂😂😂😂

15/11/2025

This is called Soapy tap

15/11/2025

See who dey Germany shoe
tufiakwa 🙄🙄🙄

15/11/2025

All road leads to Frankfurt (Germany) for Ebonyi end of the year party
Come let's jolificate together 💃💃💃

14/11/2025

Proud Ebonyian😁😁😁

Abi na only me dey notice... Sir Omoyele Sowore new occupation now is freeing any detained person.As dem no wan give am ...
14/11/2025

Abi na only me dey notice... Sir Omoyele Sowore new occupation now is freeing any detained person.
As dem no wan give am presidency, baba don switch to freeing their captives....Moses of our time...kudos sir

Adresse

Goethe Straße 18
Düsseldorf
40210

Öffnungszeiten

Montag 09:00 - 17:00
Dienstag 09:00 - 17:00
Mittwoch 09:00 - 17:00
Donnerstag 09:00 - 17:00
Freitag 09:00 - 17:00

Telefon

+2349136051782

Webseite

Benachrichtigungen

Lassen Sie sich von uns eine E-Mail senden und seien Sie der erste der Neuigkeiten und Aktionen von Patchi page erfährt. Ihre E-Mail-Adresse wird nicht für andere Zwecke verwendet und Sie können sich jederzeit abmelden.

Service Kontaktieren

Nachricht an Patchi page senden:

Teilen

Kategorie