
12/02/2025
I am controversial
I am not wayward .
I am still the only public figure wey dey brag with her body . I dare you to just call person wey dey nack me or anybody wey don pay to nack me 🤣🤣.
Yes that's why I am relevant for 11 years on the media.
My brain dey work my toto dey rest ❤️.
Na only my ex and IVD una know and na me tell una , so shat up I only tell you what I want u to know , u don't know jack.
You don't need to open toto to be relevant , I break that record . Controversial no be waywardness .
I built a brand with my legs closed ❤️♊️
Credit: BlBlessingceo