05/11/2024
Why na now this bongo girl wey dey act bl@e film dey trend wey knack 7 guys at a time? She's been doing it since 2 years ago, just that I no dey post such type of people..no be only her oo...dem reach 100 and there are on Instagram ,Twitter and their workshop ( P0>n sites). As bloggers, we dey see them and all they do but can't post it. There are more than 100 Bongo girls with p0>n channels doing it as a source of living but i no want to give them audience, make them no misled other young ladies .... So make una no shock π€£π€£. She still dey learn work self ..if I show you their madams and the other of her Bongo senior colleagues, you go run. The kind of knacking those Bongo girls dey do for their sites - this one wey knack 7 guys once still dey learn work. People aren't aware π..except us.
Emmy4God