10/06/2026
Edith, leave that online church service come join our church. Now I don come una Church, one of your members wan use wicked prayer request finish person ear.
Imagine you dey pray make your future mother inlaw kpai before you marry her son. Abeg remember say you still get your own mama for Nigeria o. Wetin person sow na him e go reap