WiseWoman

WiseWoman House of communication
A content creator
A spiritual woman
God lover
Married with kids
(27)

25/02/2026
19/02/2026

This is me thanking all my followers, for liking and commenting in all my post, I love u all …

08/02/2026

Hubby: can u dance like this ?
Me: Waitin be that wey I no fit dance?
Hubby: this video
Me: showing him I can dance 🤣🤣🤣
Him: laughing at me
Me: why u no video me well
Him: 🤣🤣🤣🤣🤣
My beautiful fams what’s ur judgment?


07/02/2026

Oginikwa 🤣🤣🤣

Ur body is the temple of God , don’t use it as valentines gift, I have different valentines gift.. say no to immortality...
07/02/2026

Ur body is the temple of God , don’t use it as valentines gift, I have different valentines gift.. say no to immortality!

See Waitin hot weather don turn my pikin to.Heat don do my baby Waitin no good…
07/02/2026

See Waitin hot weather don turn my pikin to.
Heat don do my baby Waitin no good…

How much is this buy?It comes with box 📦…As for me I dey sell am 17500 Buy from me and thank God for knowing me
07/02/2026

How much is this buy?
It comes with box 📦…
As for me I dey sell am 17500
Buy from me and thank God for knowing me

07/02/2026

I have this for sales is going for 120k for my wholesale..
Come let’s do business

゚viralシviralシfypシ゚viralシ

01/02/2026

She said she need air to enter her body 🤣🤣🤣🤣
゚viralシviralシfypシ゚viralシ

26/01/2026

This life no balance make u try Dey chop balance Diet

26/01/2026

U don see 99 but pray make 100 no happen to u, because the 100 fit blind u!

゚viralシviralシfypシ゚viralシalシ

Address

Aba

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when WiseWoman posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share