De, great G

De, great G work hard to make money

10/06/2025

If you Dey laugh to my memes and you get babe,
God will punish you πŸ–οΈπŸ˜­πŸ˜‚

09/06/2025

If no be oversabi
Why una dey do relationship πŸ˜’πŸ˜Ή
Something wey our Lord Jesus Christ no do πŸ’”

06/06/2025

Person wey create heaven and earth get only one son, you wey Dey stay self contain born 9 πŸ˜‚

06/06/2025

How can a man hurt such a beautiful lady like you?
This statement is from another man who wants to finish you completely πŸ˜‚πŸ˜‚

06/06/2025

A man who jumps from one woman to another is a bouncing baby boy πŸ˜‚

06/06/2025

I Dey see all of una messages but Na who go give me sallah rice i go reply πŸ˜‰πŸ˜

06/06/2025

This morning I realized something about life but I no go tell anybody.
Go and realize your own πŸ€ŒπŸ™‚β€β†”οΈ

05/06/2025

Dating a slim girl is cool ooo…. Until you s***k her ass and it sounds like screenshot πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”

05/06/2025

β€œCan you take care of me?”
As per say you be orphan naπŸ˜‚πŸ˜‚

05/06/2025

That s*x thing you people normally have,
Is it even sweet?? 😏🫴

05/06/2025

I Dey Nigeria, you Dey ask me β€œHope no problem” 😩😩

Address

Abejukolo

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when De, great G posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share