11/08/2026
(The Sad Story)
๐ TRAGEDY IN ANAMBRA: 3 Lifeless Bodies Discovered Inside Ezenwanyi Shrine in Ideani Community! ๐ญ
As they always said there is no smoke without fire ๐ฅ
As
According to eyewitnesses for the community, three lifeless bodies were just discovered inside one Ezenwanyi (native priestess) shrine/house for Ideani Community, Idemili North Local Government Area, Anambra State.
Family Na through the window of the room where the three children sleep overnight the community people look inside, only to realize say dem no wake up again. Just like that! Three human beings! ๐ญ
๐ The Confusing Part Right now, the same Ezenwanyi na she dey lead the police people round, dey explain small things to help with the investigation.
From the stories in the community Many people for town dey talk say na ritual matter, but some dey claim say maybe na generator smoke kpaied (choked) dem while dem dey sleep.
"God forbid bad thing! How person go sleep with hope say morning go bright, only for dem to carry dem out as dead bodies?" ๐
We never really know the whole truth yet. As we dey wait for official final statement from the Idemili North Police Media Team, abeg let us pray for their families. To lose three people at once no be small pain at all. ๐ญ๐ฏ๏ธ
May their innocent souls rest in peace. Amen! ๐๐ฝ
sympathize with the family, and SHARE this post make everybody dey extremely careful with the kind of people they allow their kids to stay with !