D.D.K

D.D.K Content creator, Graphic design and advertisement

31/10/2024

Money Dey come like curse ✍🏻
Hmm 🤔

22/10/2024

If i be girl i for don use all my broast milk drink garri finish

20/10/2024

Omo if person broke, e go just gentle, the way I calm now ehn, you go think sey I don lose my memory✍🏻

18/10/2024

For my peace,
I block, delete, unfollow and distant myself✍🏻

13/10/2024

E come be like say person just come this life to dey find money💔💔✍🏻

12/10/2024

" We no longer chase women, we chase money "

11/10/2024

You are not my type don get belle for aboki, somebody Shout suya✍🏻

11/10/2024

Smoker Wey I Wan Advice
Don Dash Me 10k
More Fire To Ur Lungs DeDe 😂

11/10/2024

Money finish for giver hand, receiver spread the gist say giver no plan him life well✍🏻

11/10/2024

If na this era prodigal son come back, him papa for pursue am back😂

09/10/2024

Be careful with
Ur Ex’s
Some of them are more dangerous than Devil 👿

09/10/2024

Men are going through a lot.
If they ask you to come over, please go…

Address

Micheal Opara Street, Wuse Zone 5
Abuja
00012

Telephone

+2349036054839

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when D.D.K posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to D.D.K:

Share