Football YARN

Football YARN If u want laugh about Football, na the right place u dey so. ��

4 in a row for City 🌟🌟🌟🌟
19/05/2024

4 in a row for City 🌟🌟🌟🌟

Inter Milan don win Scudetto (Serie A) title after dem win AC Milan 2-1 today.Dem still get 5 matches to play but dem do...
23/04/2024

Inter Milan don win Scudetto (Serie A) title after dem win AC Milan 2-1 today.

Dem still get 5 matches to play but dem don already carry di league.

Na their 20th league titles be this abeg make we congratulate dem e no easy oo

📷: TNTsports

WERKSELF
23/04/2024

WERKSELF

Address

#24 Doliz Brown Estate
Abuja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Football YARN posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share