Overtime Selects

Overtime Selects Curating viral moments 🎥 | Naija’s internet highlights 🇳🇬

20/02/2026

Wow! This girl bad die. E just be like say I Dey play GTA 🔥

18/02/2026

Hmm… Na Men be the problem of the world. Fear Men 😝 😆 😂

18/02/2026

Nobody like bullying reach army people, most especially Nigeria 🇳🇬 army

18/02/2026

Even Wizkid, Davido and Burna Boy nor go fit get this kind compliment from DJ Khaled. Tems is gone 💣

18/02/2026

Make una hollam o!! Before e k!ll pesin

18/02/2026

Yansh just full everywhere… Yansh na water 💦

18/02/2026

I swear! This one pass couples therapy 😂 😂

12/11/2025

“Nor be Daddy G.O need this deliverance so?? 🥸🧐🙄”

12/11/2025

“If e nor sweet me, wetin i gain??”

12/11/2025

“Wetin don happen again??”

Address

Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Overtime Selects posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category