Blessing makeover comedy

Blessing makeover comedy am just an imperfect makeover woman that always believed in herself even when people failed to believe in me,I kept pushing for a better results at the end

15/08/2026

She say she no go pay me oo,no way we die here oo lol πŸ˜‚

15/08/2026

Madam makeover say by the time she finish doing her makeup she go glow like egg and sparkle like fire lol πŸ˜‚,I dey transform person no be by cho Cho Cho oo,even if your face rough like stone I go smooth am and make am glow my people , , , , ,

Good morning from the queen of makeover herself,how are you all doing over there   ,   ,   ,
15/08/2026

Good morning from the queen of makeover herself,how are you all doing over there , , ,

14/08/2026

This lady just dey put sand for my garri ooo lol πŸ˜‚,abeg make una tell her to mind her business oo

14/08/2026

Madam makeover say make the lady no put kerosene for the fire wey dey born for am ooo lol πŸ˜‚,but must this lady show concern about her madam make-up wey I dey do ? Lol she just dey put sand for my garri oo lol πŸ˜‚ , , , , ,

14/08/2026

My makeup wey I dey do no be by mouth oo I dey perform very well my people

14/08/2026

Madam makeover say she dey transform person no be by cho lol πŸ˜‚,what a funny talk,if you think say she no Sabi makeup call her on your D day make she do what she Sabi do Wella oo , , , , ,

Good morning from me to you all my friends, madam makeover is wishing you all a very beautiful day ahead   ,   ,   ,,   ...
14/08/2026

Good morning from me to you all my friends, madam makeover is wishing you all a very beautiful day ahead , , ,, ,

13/08/2026

I don show to do my job well my people,lol πŸ˜‚,who say I no Sabi makeup

13/08/2026

Madam makeover work don set for the aunty last baby birthday oo lol πŸ˜‚,work won finish me here ,I Sabi makeup no be by mouth oo lol, let see my people , , , , ,

Address

Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Blessing makeover comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share