Mekasontv

Mekasontv This page is meant to create digital contents for entertainment and enlightenment.

05/06/2026

Who dey portharcourt now make we meet.?

Salary earners, how una dey feel whenever alert drop? This my neighbor just dey sing since last night. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
05/06/2026

Salary earners, how una dey feel whenever alert drop? This my neighbor just dey sing since last night. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Be original and give no room to fake life.E get why!πŸ˜†β€οΈ
05/06/2026

Be original and give no room to fake life.

E get why!πŸ˜†β€οΈ

I lost 500 naira this evening...now my body dey hot, even my heart dey beat faster, I no fit talk well again πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚Make una...
04/06/2026

I lost 500 naira this evening...now my body dey hot, even my heart dey beat faster, I no fit talk well again πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Make una help me oo πŸ˜‚

You can only be made inferior, if you permits it πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
04/06/2026

You can only be made inferior, if you permits it πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Una sure say dis world never end tey tey? Na those of us wey no fit make heaven still dey here oo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚How you reason am?πŸ˜‚
04/06/2026

Una sure say dis world never end tey tey? Na those of us wey no fit make heaven still dey here oo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

How you reason am?πŸ˜‚

Joseph the Hebrew boy ran away from Potiphar's wife, wallahi if na Akwaibom boy she meet, na she go run out from window ...
03/06/2026

Joseph the Hebrew boy ran away from Potiphar's wife, wallahi if na Akwaibom boy she meet, na she go run out from window πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Give life another chance! πŸ™
03/06/2026

Give life another chance! πŸ™

Believe it or not, this is one major sign that the relationship is about to crash πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
02/06/2026

Believe it or not, this is one major sign that the relationship is about to crash πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Good morning beloved ❀️Tuesday will favor us all!
02/06/2026

Good morning beloved ❀️
Tuesday will favor us all!

Address

Afaha Eket
234

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mekasontv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share