Afikposon TV

Afikposon TV Welcome to home of laughter 😁
(4)

13/06/2025

Na who see for chop this morning go understand wetin be good morning🙄

Your father in law watching you marrying the daughter he knows that cannot give you peace, but he needs to take the idio...
12/06/2025

Your father in law watching you marrying the daughter he knows that cannot give you peace, but he needs to take the idiot out of his compound 😂✌️✌️✌️ sorry brother your home is blessed 🙏

12/06/2025

In this life be humble before life humble, because if life humble you my brother e no funny. 😂😂

No be me talk am oo, learn from other people journey of life
11/06/2025

No be me talk am oo, learn from other people journey of life

Free food the bring man insult and.Laziness the make man no to get what he wantsPoor thinking the make man to fear susce...
11/06/2025

Free food the bring man insult and.
Laziness the make man no to get what he wants
Poor thinking the make man to fear suscess.
Anger the make man loose in all way
No money the bring man see finish
As a man get up and hustle is a new day for new opportunities.

Men dey suffer but woman don't know abeg one fine girl should help me  credit my Opay make I see money buy sugar put of ...
10/06/2025

Men dey suffer but woman don't know abeg one fine girl should help me credit my Opay make I see money buy sugar put of this garri .

Abeg oga mark nsuka bread says I should look for 1k follow abeg follow us
10/06/2025

Abeg oga mark nsuka bread says I should look for 1k follow abeg follow us

Opay go humble you, even in public you go do the needful, Opay go mellow you 😂😂 if you've witness this drop a comment 👇
10/06/2025

Opay go humble you, even in public you go do the needful, Opay go mellow you 😂😂 if you've witness this drop a comment 👇

No bo be everyone dey humble, as you dey  try help people make sure say you dey alright first first, some people thinks ...
10/06/2025

No bo be everyone dey humble, as you dey try help people make sure say you dey alright first first, some people thinks is their right when you help them,😏 before you say had I know make sure you look well before you do we rise by lifting others.

This life no dey two, as you dey this life learn from your own mistake not someone else mistake🙄 the day you learn to be...
09/06/2025

This life no dey two, as you dey this life learn from your own mistake not someone else mistake🙄 the day you learn to be free negative things a lot go really happen to you, some people will hate you for no reason, why some will even go extra miles just for your matter,, things you should always take serious
1 the people you allow to be around you
2 the kind of things you tell people about you
3 the people you keep around when you're also struggling
4the kind of person you give access to you contributes to your growth
5 don't trust easily
6 be kind enough to your self
7 Always forgive yourself first
8 don't accept too many offer some are paid with sacrifice
9 know that love always comes with prices 😂 either you pay in kind in cash or maybe with your own life 🤣
10 sometimes accept defeat to spare ur own life 😂 na who dey alive go think of tomorrow.
Afikposon no fit whine you

thank you
02/02/2025

thank you

aspirations
02/02/2025

aspirations

Address

Afikpo

Telephone

+2348146308362

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Afikposon TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Afikposon TV:

Share