mummy chi page

mummy chi page Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from mummy chi page, Digital creator, Delta, Agbor.
(4)

❀️ Mummy Chi
🌸 Daily prayers & positive vibes
πŸ‘©β€πŸ‘§β€πŸ‘¦ Motherhood β€’ Family Life
🍲 Cooking & Real-Life Moments
πŸ›οΈ Businesswoman sharing her journey
✨ One day at a time

14/08/2026

EPISODE 8
A name,An address, A chance to finally know the truth.


14/08/2026

English don cast for my mouth oo🀣🀣

13/08/2026

I lock kitchen small today πŸ˜‚πŸ€£


Papa God,  abeg today no allow me greet problem before blessing greet me Any money wey dey my name but e never see me Fa...
13/08/2026

Papa God, abeg today no allow me greet problem before blessing greet me Any money wey dey my name but e never see me Father locate am with divine GPS today.

Make customer no come ask Last price and disappear like village spirit🀣 Make dem buy am first Lord, as fuel no dey smile, as garri no dey smile, abeg make our account smile on our behalf. πŸ˜‚πŸ˜‚ Amen.

Anybody wey watch this prayer and shout AMEN, this week go better for am. And if you never follow mummy chi page follow me make your blessing no miss road tomorrow. πŸ˜‚πŸ™



12/08/2026

Today, pregnancy win me today πŸ˜‚ Na sleep full everywhere.



12/08/2026

Papa God as I wake up today no allow wahala see me Na favor good news and better alert I dey order today Na so I place m...
12/08/2026

Papa God as I wake up today no allow wahala see me Na favor good news and better alert I dey order today Na so I place my order this morning amen πŸ™.


11/08/2026

Episode 7
Some secrets were never meant to stay hidden.

11/08/2026

EPISODE 6
A knock at the door changed everything.

10/08/2026

EPISODE 5
Mama Chi read the letter again.

To my two daughters.

Her heart stopped.
She had always believed she was her mother's only child.
Then she found a name hidden in the papers called Amara.

Before she could read more, a loud knock came from the door.

Who could be outside at this hour?

Address

Delta
Agbor

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when mummy chi page posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share