Pecky smart

Pecky smart Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Pecky smart, Digital creator, Oron, Akwa Ibom.
(1)

Wahala dey like weti abeg🤣🤣🤣
30/09/2023

Wahala dey like weti abeg🤣🤣🤣

30/09/2023

Ashawo wey I been wan advice don dash me 15k, God bless your hustle my dear.
More grace oo😜😜🙈

30/09/2023

I don buy iphone 13 screen guard, now e remain the phone.
Na small, small I go buy am.

Send a message to learn more

🤣🤣🤣Na ocean oo
30/09/2023

🤣🤣🤣
Na ocean oo

17/09/2023

Full meaning of nigeria;
Never ignore garri except rice is available.
Case close.

16/09/2023

Follow to follow
If you follow me, I'll follow you back
If you like my page, I'll definitely do the same.
Na 50/50
No cheating.

BREAKING NEWS A slay gøat from ORON being forced to breastfeed her child. Report says she's avoiding breastfeeding becau...
15/09/2023

BREAKING NEWS
A slay gøat from ORON being forced to breastfeed her child. Report says she's avoiding breastfeeding because she doesn't want her breast to fall 🤷‍♀️

15/09/2023

Na today I know say my online boyfriend na woman o🤣🤣🤣

Problem no dey finish o🤣🤣
15/09/2023

Problem no dey finish o🤣🤣

Address

Oron
Akwa Ibom

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pecky smart posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share