
16/08/2023
π¨Davido to dey help, Davido to dey help, u know how many artist wey Davido don help, but abeg na 1 person wey me i want make una help us beg, e don tey wey dem help trenches. Baba don forget trenches and na Wizkid abeg make dem help us beggam make him forgive us, u understand, him no dey look our face again but make baba remember where him dey come from.____ Portable