Sensational Isaac Newton

Sensational Isaac Newton A pragmatist and more....
Human first
Lover of God
Fun lover
A tutor
Poetry addict
(17)

23/09/2025

You dey owe me money, and you get mind dey talk say life don tire you. Which kind rough play be dah wan?πŸ₯Ί
The lord is your strength abeg oo πŸ˜’πŸ™πŸ»

22/09/2025

Na me dey narrate story give you, na you dey shout I'm telling you. Oya complete am na
Oversabi N!gΓ«riΓ’ns πŸ™„πŸ™„

20/09/2025

It's a small world.
Why USA come far from my house?πŸ’”πŸ₯Ί
From next year, we go begin change many of all these talk.
We no dey stone age againπŸ˜’

20/09/2025

I no even sabi wetin I dey do again. I sha dey eat and I dey wake up.

Glory be to GodπŸ˜’πŸ™πŸ»πŸ™‡πŸ»

08/09/2025

She already has over 10 guys telling her she's pretty. Be different, beg her for money.
I don tire to dey advise all these boys πŸ˜’πŸ§πŸ₯ΊπŸšΆπŸ»πŸšΆπŸ»

07/09/2025

Week neva start person don weak.πŸ₯Ί
Abeg make una motivate me. No be everytime I go dey motivate una
πŸ˜’πŸ§πŸ₯Ί

06/09/2025

Now that a bag of rice is 40k, nobody is saying anything.
Una just keep quiet dey enjoy
πŸ˜’πŸ˜’πŸšΆπŸ»πŸšΆπŸ»

02/09/2025

Take this 20 million and leave our daughter alone.
Where person fit see this kind family abeg?
🧐🧐🚢🏻🚢🏻

31/08/2025

Them rush you go hospital, you dey find bed wey near socket.
True true, you no well
πŸ˜‚πŸ˜‚

Please when are schools resuming?😭😭Don't view the last two πŸ˜‚πŸ˜‚
28/08/2025

Please when are schools resuming?😭😭
Don't view the last two πŸ˜‚πŸ˜‚

28/08/2025

If you succeed in Γ§hΓ©@ting someone, don't think the person is a f00l. Realize that the person trusted you more than you deserved. ShalomπŸ’™πŸ˜Š

Address

Asaba

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sensational Isaac Newton posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share