CHIJP

CHIJP I am an independent business woman with integrity and transparency

06/06/2026

At last dey were able to rescue the man. Thank God o

06/06/2026
06/06/2026

Cold wan kill, ah miss my husband.๐Ÿ˜Œ๐Ÿ˜Œ๐Ÿ˜Œ๐Ÿ˜Œ๐Ÿฅน๐Ÿฅน๐Ÿฅน๐Ÿฅน If u miss ur husband or wife please indicate in the comment section

06/06/2026

Ah tokam say ibusa junction go dey merciful yesterday after the rain. See wetin the rain do

06/06/2026

Asaba na death trap anytime wey rain fall in oooo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ what is this #

06/06/2026

Shey una don hearam. Nahim mek God dey purnish some bad men with jezibel. Whatttttttt๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ

05/06/2026

But nawa o๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿคจ I swear this woman get level. Which home u want?๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ๐Ÿ‘บ

05/06/2026

Some men don't kw the value of a gud woman untill they jam bad one, body go tell Dem hw far. Pray mek u no jam bad woman, sorry go be ur first name. May God deliver gud men from the hands of evil women ijn. Come o๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ™‚๐Ÿคจ๐Ÿคจ๐Ÿคจ๐Ÿคจ Hw dis man Tek waka jam this one bikon????๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿ˜ฏ Iyame๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

23/05/2026

Hmmmm

Address

Ibusa Road
Asaba

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when CHIJP posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share