O.Hafsat G

O.Hafsat G A girl child loved🤍
by God💯✅

🎙️ Reacting to social issues, government policies & trending stories.
💬 Honest opinions. No bad vibes.

Respectful conversations. No Sweat.

12/08/2026

Madam wickedness you think say Ratel no go investigate u, I hear say the guy wey you tell VDM say he scam ur present husband now, na your ex-guy as at two years ago.
゚viralシ



12/08/2026

Make una help me ask Sidaboj if she dey active for this saga wey she start,

゚viralシ



11/08/2026

This part 3 video loud AIG must apologize Omo Vdm no small ゚viralシ

11/08/2026

Part 2 of AIG Jimoh moshood vs Vdm omo hates no go sleep well tonight 😂 ゚viralシ

11/08/2026

Latest update,
Please make una help me check upon Dee-one, Mario,Tracy, Rock Yusuf because Bp is really, Vdm or nothing
AIG Jimoh moshood must apologize
゚ ゚viralシ



11/08/2026

It this point rock Yusuf have a big problem with sense what are you saying
゚ ゚viralシ



11/08/2026

Madam wickedness wey dey call Vdm wicked person, I hear you dey delete your video if you like delete your page you done price big market we here to sell for you small small
゚ ゚viralシ



11/08/2026

Madam wickedness you get mind dey drag Martinas Vincent otse popularly know as VDM, for over waiting again no no is the audacity for me

゚viralシ



Madam you say Vdm be waiting again so
10/08/2026

Madam you say Vdm be waiting again so

10/08/2026

Vdm is a big manipulator, I no like the guy, if Vdm post video una go full he is comment section ゚
゚viralシ

Address

Okpokhuli Street, Akpekpe, Auchi, Edo State, Nigeria
Auchi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when O.Hafsat G posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share