EduVon Ocho

EduVon Ocho Chelsea FC
Davido
God CHELSEA FC 4 LIFE
30BG ACTIVE
OCHO'Z CARTEL FAMILY
GEMINI ♊ 19th JUNE

From there dey go Racing club de Lens
03/02/2026

From there dey go Racing club de Lens

West Ham United is delighted to confirm the loan signing of France international defender Axel Disasi ✍️

Disasi joins from Premier League club Chelsea until the end of the 2025/26 season 🤝

Frank 🤝 Frank Onyeka will improve well under Lampard
03/02/2026

Frank 🤝 Frank

Onyeka will improve well under Lampard

Chelsea is still far from going top 4 💔💔@footballfabs
18/01/2026

Chelsea is still far from going top 4 💔💔

@footballfabs

Wetin dey do this our Chelsea owners,  imagine 6yrs contract for this school teacher,  dem no dey ever learn, my head wa...
06/01/2026

Wetin dey do this our Chelsea owners, imagine 6yrs contract for this school teacher, dem no dey ever learn, my head wan burst 🤣

30/12/2025

After 20 billion spent Chelsea still dey play like Westham

Maresca sef, wetin Badiashile dey start dis game for, very slow 🐌 player.Na only our attack go save us, On God.
27/12/2025

Maresca sef, wetin Badiashile dey start dis game for, very slow 🐌 player.
Na only our attack go save us, On God.

20/12/2025

Game wey Chelsea go still win

Everybody has been talking about how good Maresca dey,if him comot say Chelsea go suffer, I just dey laff dem.Aswear Che...
20/12/2025

Everybody has been talking about how good Maresca dey,if him comot say Chelsea go suffer, I just dey laff dem.

Aswear Chelsea owners be it Abramovich or Boehly no too send any coach wey dey come Chelsea, na our players we value pass.

Chelsea made Maresca but he still good on his own.
Soldier go Fabregas or Lampard go come.

Na league I dey find no be rotating players.

True 💙
30/08/2025

True 💙

𝑨𝒍𝒆𝒋𝒂𝒏𝒅𝒓𝒐 𝑮𝒂𝒓𝒏𝒂𝒄𝒉𝒐 was born to wear blue 💙

Thank You Manchester United
28/08/2025

Thank You Manchester United

Address

Awka

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when EduVon Ocho posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share