Benedictah TV

  • Home
  • Benedictah TV

Benedictah TV Content creator
(2)

06/11/2025

Some of our Edo people ehn una too dey do oh make una leave the dead alone

05/11/2025

Make una see the garri wey I buy yesterday oh

04/11/2025

We’re I for go buy garri if he good this woman don buy my heart

04/11/2025

I respect market women so much is not easy for them oh let celebrate and honor them

04/11/2025

I nor no watin I see for benin song I too dey enjoy am oh

04/11/2025

See what Ned did to reginal brother what a world

03/11/2025

Na the work wey I Dey do I take dey chop oh God bless my hustle

02/11/2025

I Dey cook rice oh who wan come join me eat #

02/11/2025
02/11/2025

Happy Sunday to u my luv onces will come take una watin Dey our mind

02/11/2025

Happy Sunday to you all my daddies and mummies

01/11/2025

Things wey I Dey pass tru for inside body I just feel like make I share am with my love onces make una for advice me

Address


Telephone

+2348128213788

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Benedictah TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Benedictah TV:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share