29/06/2025
✊🏾 PIDGINEERING POST: Learn Work Wey Go Put Food for Your Table 🔧🔌
✨ ENGLISH VERSION
Not everyone must go to university before their life begins.
With the right trade skills—like electrical, plumbing, ICT, solar installation, aircon, welding—you can start earning while still learning. You can be your own boss. You can work here in Australia or take your skills worldwide.
At PIDGINEERING, we dey encourage our young people to go get real, practical skills wey employers dey look for.
🎓 A trade qualification is not small work:
You go learn both brain work and hand work
You go get respect for workplace
You fit open your own workshop
You fit climb up to diploma or even degree if you wan
If school no be your thing but you sabi work with hand, then this path na for you.
📣 This world need more technicians, not just more degrees.
Skill na power. Trade skill na freedom.
---
đź’Ą PIDGIN VERSION
No be everybody go uni before life start.
If you sabi get beta trade skill like electrical, plumbing, ICT, solar, A/C, or welding—you fit dey make money as you dey learn. You fit run your own workshop or waka go any part of di world with your hand work.
For PIDGINEERING, we dey shout say:
"Beta hand work pass empty big grammar!"
Trade qualification no be small thing:
You go sabi book + sabi work
People go dey respect you
You fit dey your own oga
You fit still go do diploma or degree later if you wan
If book wahala too much for you but you dey handy, this your chance.
📢 Dis world need more people wey sabi do work—not just people wey sabi talk.
Skill na power. Trade skill na power