Mc sureplug comedies.

Mc sureplug comedies. Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Mc sureplug comedies., Digital creator, Bénin.
(23)

You're welcome to mc sureplug comedies page on Facebook.😎
Your daily plug🔌 for premium laughs 🤣 skits, jokes and just enough madness to keep you sane.🤯😂
🎥New videos daily/ laugh responsibly😏
Kindly touch and follow 😂

Make nobody separate us oo!!!!🤣🤣🤣👇👇👇Ejiro: "As for me..I'm sitting on the goodness of God".Me: "Ejiro, why are you lying...
06/01/2026

Make nobody separate us oo!!!!🤣🤣🤣👇👇👇

Ejiro: "As for me..I'm sitting on the goodness of God".

Me: "Ejiro, why are you lying nah??...last night you sat on something else!!!.... or should I call Ahmed?".🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Wetin be this nah?....If I decide to beat 509 people now..una go say I too like wahala!!!🤣😂🤣😂🤣😂🤣👇👇👇👇👇👇
06/01/2026

Wetin be this nah?....If I decide to beat 509 people now..una go say I too like wahala!!!🤣😂🤣😂🤣😂🤣👇👇👇👇👇👇

Me and you agree say we go dey soak the garri for three days but you decide to soak your own for one week!!... Osakpolor...
06/01/2026

Me and you agree say we go dey soak the garri for three days but you decide to soak your own for one week!!... Osakpolor, why the betrayal nah!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

peace is a punishable offense!!👈🤣🤣😂🤣

I hear say some of una don make friends with garri sellers!!🤣🤣🤣🤣.....wow, wise children!!!🤣😂😂😂stay vawulent!!👈🤣
06/01/2026

I hear say some of una don make friends with garri sellers!!🤣🤣🤣🤣.....wow, wise children!!!🤣😂😂😂

stay vawulent!!👈🤣

Osakpolor. why you send me 200 naira without description...you dey crase?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣peace is not an option!! 👈😂😂🤣
06/01/2026

Osakpolor. why you send me 200 naira without description...you dey crase?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

peace is not an option!! 👈😂😂🤣

Today na new year oo😁...even if you no see fowl or chicken chop.. at least, just make sure say you chop bird or anything...
01/01/2026

Today na new year oo😁...even if you no see fowl or chicken chop.. at least, just make sure say you chop bird or anything wey get feather!!!!.......so that Dem no go see you finish oo!! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣

Welcome to a prosperous 2026, Sureplugs ✅ 🎇❤️🎁 I love you all.

Between me and a police officer yesterday!!!😁😁🤣 Officer: young man, you should not be walking alone at night..enter moto...
01/01/2026

Between me and a police officer yesterday!!!😁😁🤣

Officer: young man, you should not be walking alone at night..enter motor, make we carry you go your destination!!

Me: Thank you officer, but Benin to lagos no too far like that..I go trek am!!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Happy new year Sureplugs 🎄🎁🎇🎇🎇🎉🎁🎁🎁⛄..say no to peace! 👈😁

Good morning sureplugs ✅ Just a quick reminder oo!!... There's a big difference between...."wait for me at the restauran...
01/01/2026

Good morning sureplugs ✅ Just a quick reminder oo!!... There's a big difference between...."wait for me at the restaurant" and.. "wait for me inside the restaurant"...I don dey wash restaurant plates since yesterday oo!🤣🤣🤣🤣🤣.....I go drop the full gist later!!!!!🤣🤣🤣🤣

Happy new year Sureplugs✅..Abeg, if I come your house. just leave talk for verydarkman and give me food!...Waka full leg!!🤣🤣😁😁😁

I hear say una dey spray perfume because una wan take picture!!😂😂😂🤣🤣 wow! fragrant children!!🤣🤣 say no to peace 👈🤣
30/12/2025

I hear say una dey spray perfume because una wan take picture!!😂😂😂🤣🤣 wow! fragrant children!!🤣🤣

say no to peace 👈🤣

Bros/aunty. no vex oo but why you no dey bomb?🤣🤣🤣🤣...Efcc, na this💣💣💣💣 bomb I mean oo!!🤣🤣I love you sureplugs ❤️..I'll s...
30/12/2025

Bros/aunty. no vex oo but why you no dey bomb?🤣🤣🤣🤣...Efcc, na this💣💣💣💣 bomb I mean oo!!🤣🤣

I love you sureplugs ❤️..I'll see you next year in 2028😆😆🤣✅

For night, you be American army but for day time you dey fear ordinary Efcc!!.....Pablo, what is really going on? ..Why ...
30/12/2025

For night, you be American army but for day time you dey fear ordinary Efcc!!.....Pablo, what is really going on? ..Why American army go dey fear Efcc na??🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

keep spreading love this festive season sureplugs❤️...I wish you 💯 happiness ✅

Good morning lord🙏na your turn to do new year for me oo😅....I just wan tell you say na black Benz I dey like oo but if n...
30/12/2025

Good morning lord🙏na your turn to do new year for me oo😅....I just wan tell you say na black Benz I dey like oo but if na white GLE you fit help me with...who am I to refuse?🤣🤣🤣🤣🤣

Good morning sureplugs ✅... Una better chorus the prayer!!.. Abi Corolla and leg-xus never tire you?🤣🤣🤣🤣

Address

Bénin

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mc sureplug comedies. posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share