Clems

Clems Bringing you daily comedy,entertainment & good vibes
Follow for laughs and relatable content โ˜บ๏ธ๐Ÿ˜‰
(2)

So the devรฎฤบ is going to torture me in heฤพฤพfire for disobeying the same God he disobeyed.....This story never clear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ˜• ...
11/06/2026

So the devรฎฤบ is going to torture me in heฤพฤพfire for disobeying the same God he disobeyed.....This story never clear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ˜•

You no get money today no mean say you go get tomorrow Know this and know peace โœŒ๏ธ ๐Ÿ˜Ž
11/06/2026

You no get money today no mean say you go get tomorrow
Know this and know peace โœŒ๏ธ ๐Ÿ˜Ž

If I transfer the money wey dey my mind enter my AZA.....who be Dangote ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜ซ๐Ÿ’”๐Ÿ’” Una good morning โ˜บ๏ธ
11/06/2026

If I transfer the money wey dey my mind enter my AZA.....who be Dangote ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜ซ๐Ÿ’”๐Ÿ’”
Una good morning โ˜บ๏ธ

POV:You and your elder sister went to her unfinished house to plant yam ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ˜†
10/06/2026

POV:You and your elder sister went to her unfinished house to plant yam ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ˜†

Rule number 1- Never allow a woman to control you,but if she tells you to go and lock the d00r,forget Rule number 1, onl...
10/06/2026

Rule number 1- Never allow a woman to control you,but if she tells you to go and lock the d00r,forget Rule number 1, only a f00l would obey it ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ’”

Na now I understand why my father dey leave house early,come back late ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜ช     Olom lily page  Eskimo comedian
10/06/2026

Na now I understand why my father dey leave house early,come back late ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜ช Olom lily page Eskimo comedian

I tell you say I love you ๐Ÿ˜ You say make I talk am again.....you want make I lie 2 times ๐Ÿ™„๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’
10/06/2026

I tell you say I love you ๐Ÿ˜
You say make I talk am again.....you want make I lie 2 times ๐Ÿ™„๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’

mistakenly received 50k and the owner call ๐Ÿค™to send it back What will you do ๐Ÿ˜
10/06/2026

mistakenly received 50k and the owner call ๐Ÿค™to send it back
What will you do ๐Ÿ˜

POV:You went to the market to buy eyeglass ๐Ÿ˜‚
10/06/2026

POV:You went to the market to buy eyeglass ๐Ÿ˜‚

Good morning my amazing followers May ur day be as beautiful as you are and if you ugly na u sabi ๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚
10/06/2026

Good morning my amazing followers
May ur day be as beautiful as you are and if you ugly na u sabi ๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚

Address

Badagry

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Clems posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share