WHYTE TEETH ENT.

WHYTE TEETH ENT. I am creative and gifted. Creativity gives Joy and makes Life simple

17/01/2025
Omor tomorrow na DecemberHehehe shut down
01/12/2024

Omor tomorrow na December
Hehehe shut down

The kind of dancing step wey I go tear for 31st of December ehh even God self to surprise 🫒😁 γ‚šviralγ‚·
30/11/2024

The kind of dancing step wey I go tear for 31st of December ehh even God self to surprise 🫒😁
γ‚šviralγ‚·

Hw I get close to quitting my job everyday πŸ€”πŸ€”
29/11/2024

Hw I get close to quitting my job everyday πŸ€”πŸ€”

29/11/2024

My mom tell me make I no eat for person house,
the next day i go mama ekechi house na outside i stay

28/11/2024

When strong thing don hit you, only you go dey tell people your problem, problem wey Dem no ask you 😲😲😲😲

28/11/2024

Yesterday for my street I see person dey run I ask am why u dey run na, e say Dem don dey arrest people wey dey drink too much garri, naso i take off

27/11/2024

LAFF OO MAKE U NO OLD QUICK.
MAKE U NO GET MOUTH πŸ‘„πŸ‘„πŸ‘„

Hahahah 😲😲😲
14/11/2024

Hahahah 😲😲😲

Best funny today πŸ˜‚
14/11/2024

Best funny today πŸ˜‚

14/11/2024

It is a good page and of benefiting content

Nawa oooπŸ₯±πŸ˜Ž γ‚šviralγ‚·
12/11/2024

Nawa oooπŸ₯±πŸ˜Ž
γ‚šviralγ‚·

Address

Port Harcourt
Bori

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when WHYTE TEETH ENT. posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share