Experiencemed

Experiencemed Medicine dealer
Content creation
Business minded

Some people dey work hard, others dey work smart, me I just dey work tired 😴.
06/06/2026

I fit dey beg you for your number make i no later call you, e get why

I got over 80 reactions on one of my posts last week! Thanks everyone for your support! 🎉

Am proud of being an obubra guy

No be overtime be you don chop, sometimes ask wether i don fu*k
05/06/2026

We need deliverance

The problem wey turn you to yáhøø boy... Na it turn her to runz girl...so no too reason her matter, cuz all sin na sin

04/06/2026

Adam and eve i no even see dem

04/06/2026

Everywhere go first blurr

Your girlfriend fit dey single base on who ask her
04/06/2026

Your girlfriend fit dey single base on who ask her

Address

No17 Ekeng Abia Street Calabar South
Calabar South

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Experiencemed posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share