08/02/2024
1. Na Deborah wey fine Dem dey call Debbie. Ugly ones are called deboπ
πππππππππ
2. Na student wey no get happy home dey resume school for first week of resumption πΆ
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
3. " chop life , chop life " tomorrow is not assured
*
Na so my money take finish and I Never die !!!π
ππππππππππ
4. Americans: I cant afford it ,its costly
*
Nigerians: I'll come back 2moro πΆ shey u go open ?ππ
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
5. 4327 6745 874
*
If you like load am , na the current population of rat 4 abujaπ
ππππππππ
6. Davido : my baby jor jowo
*
Me: my baby just wor worππ
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
7. Me on Wizkid's DM
*
Me : Hi wizπΆ
*
Wizkid: what is the kid emoji doing dia ?
*
Me : u got it π€£
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
8. Ronaldo suffering in Manchester United
*
Is a lesson to us we should never go back to our EXESπ
πππππππππ
9. They say time Heals everything
*
No be for Yoruba tribal marks π€£
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
10. That problem wey turn you to Yahoo boy , na the same problem turn her to runs girl
*
Olosho don drop quote π€£
11. Do you know that Ass can produce 3 state of matter?π€π€
12. " go deeper, go deeper" as if am hiding some extra dick in my pocket.favour, listen !! This is all I have and this is what you will get .
No wound me for my mamaππ
πππππππππ
13. One day we will scratch our yansh with our car keys π