Epa 02 FB

Epa 02 FB THIS PLATFORM IS TO UPDATE EVERYONE ABOUT, INFORMATION ENTERTAINMENT COMEDY AND POL1T1CS ANALYZER,
(4)

18/08/2025

Message to Monday okpebholo the governor of Edo state,😂

17/08/2025

APC nobody dey vote for them but Na them dey win the election, 😝

Monday Okpebholo the governor of Edo State E win election no but Na him inec declare the winner 😁

17/08/2025

Obedience make una nor go pressure Peter Obi for wahala,

Nor be Obi bi una papa

15/08/2025

Edo State take my word

Fulani are coming

Don't say I did not tell you 😔

14/08/2025

Edo pipo all the traditional rulers in edo state community chairman governor Okpebholo senators and stakeholders the insecurity issue in our State is getting too much,

Edo state is their target 🎯

I nor no nor Dey ooh 🤷🏽

13/08/2025

Na who love us we go love 💚

13/08/2025

These are the 3 ways to defeat Bold Tinubu for 2027 presidential election,

12/08/2025

I tell them Una nor hear 👂 here we are 🤷🏽

11/08/2025

Tinubu has been the one sponsoring protests in Nigeria since 90s. Says secretary general of the June 12 coalition

10/08/2025

The only way to unseat Bola Tinubu for 2027 presidential election. Atiku Abubakar should give up on his ambitions of being Nigerian president & step down for Peter Obi, ✌️

If Una say Una really love Nigeria 🇳🇬 is time for all of us to come together & do the needful before 2027

08/08/2025

Governor Okpebholo Na you go no why them say Obaseki nor good 😝

Edo South I tell una. Una nor hear 🙉

Okpebholo vs Agberos 😝

06/08/2025

Governor Monday Okpebholo has become a talkative, 🐓

Address

Ora
Edo

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Epa 02 FB posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share