Tonic world

Tonic world I'm T_Nice Best we are into helping people get their dream job

Dis will never be you or Ur family in Jesus name
29/12/2024

Dis will never be you or Ur family in Jesus name

Dis remember me of years ago πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
04/12/2024

Dis remember me of years ago πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

29/11/2024

Wahala no go finish oooooooπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„.
wife carry her A.T.M card give hubby to withdraw money and support his business🀷🀷🀷🀷 hubby carry the same A.T.M card give side chick πŸ€”πŸ˜΅πŸ˜ƒπŸ€—. Side chick use the same A.T.M. card go do shopping for wife boutiqueπŸ™†πŸ™†πŸ™†πŸ™†. Wife they receive debit and credit alert at the same time😭 .
Wife call D.P.O. to come arrest side chick πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€” E just shock us say side chick na D.P.O. wife πŸ™†πŸ™†πŸ™†πŸ™† I go update una later Sha make I go check my beans wey dey fire πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ€Έβ€β™€οΈπŸ€Έβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

28/11/2024

Address

Oluku
Edo

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Tonic world posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share