Ñëłłÿ Exçhängë

Ñëłłÿ Exçhängë Content Creator | Storyteller | Digital Explorer
Inspiring minds, creating vibes, and building a community. Follow for daily creativity & real value.

Promoter
Dm for fast promotion

24/11/2025

24/11/2025

So I Ended Up Not Meeting You In This Life

This Hurts Badly

Rest Well Bro

Nigerian content creator and actor Odira Nwobu dey South Africa die, as di tori of im death spread today.Odira dey known...
24/11/2025

Nigerian content creator and actor Odira Nwobu dey South Africa die, as di tori of im death spread today.

Odira dey known for different skits wey e don act for inside including some movies.

BBC News Pidgin reach Odira manager Arthur Scott wey tok say na true say di Nigerian actor don kpai.

Di manager say Odira dey battle high blood pressure bifor and e dey handle am medically but as e go South Africa, dem no know wetin do am for dia.

E confam say Odira go South Africa to go shoot content for one brand wey sign am as ambassador.

03/11/2025

Celebrating my 3rd year on Facebook. Thank you for your continuing support. I could never have made it without you. 🙏🤗🎉

With Facebook – I just got recognised as one of their top fans! 🎉
02/06/2025

With Facebook – I just got recognised as one of their top fans! 🎉

01/06/2025

Gen Z relationship be like 😂😂😂😂😂😂

30/05/2025

The plan 😂😂😂😂😂

26/03/2025

Swr una no do am 😂😂😂

Address

Enugu Ngwo
224466

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ñëłłÿ Exçhängë posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share