Mr Richy Media

Mr Richy Media Digital creator

29/01/2023

This one way everybody just dey marry like this 🤔🤔
My fellow sapa gee's make Una hear me oo 😃
Avoid marriage!!....I repeat avoi
d marriage!!! if u are still pressing *606 # ....😜🤪
M T N no dey borrow pampers oo
😄😂😂🤣🤣🤪
If u like just dey play 🙄

24/12/2022

This Xmass go hot shaa 😄😂🤣🤪😎

U gerrit?!....if u don't gerrit forget abourrit 😂🤣🤣😂

19/12/2022

You dey follow me dey hear this one ??
😄😂😂🤣😜😜🤭🤪

17/12/2022

This Is pure wickedness ooo😯😯😯😏😏🤔
See where people's destiny are seized for life

After...we will be praying for God to answer our prayers 😢😢
Government is our problem 💯💯🎯

This is the height of poor mentality😢😢😭😱😨

17/12/2022

please follow Mr Richy Media

15/12/2022

Jesus turned water💦 into wine 🍷🍸🍾🤨
I turned garri into eba 🍚😁😄😂😂
Don't be so lazy my friend find something and turn 😏😏🤨
😄😂😂🤣🤣🤭

12/12/2022

Since my landlord's daughter came out of my neighbors room 🤔🤨 she has been singing....
Nara rie na o bu nri oma 😊
Nara rie na o bu nri oma 😄
If e reach that place where she go sing...
Aru christi bu okwu na enye ndu🤨...she go use Mm mm!!..mm mm!..complete am 😂🤣🤣😂😂😂😂😂
I dey suspect dem 😎😎🤠

11/12/2022

Happy sunday guys😊😄
Am posting from Germany where are u doubting from 😄🤭😏😏

08/12/2022

😂😂😂😂😂🤭😄🤣🤣🤣
Wahala for who dey argue with English pronunciation 🤭😄

28/11/2022

Let's grow our page together!!!🔥🔥🔥
Under 5k Follow 4 Follow
I will hit urs instantly no dulling

Drop urs👇less move🔥

24/11/2022
24/11/2022

pastor whatsup nah 😄🤭😂😂

Who set this trap for u 🤷‍♂️🤷‍♂️

If you hv ear hear wella oo🤭😄😂
24/11/2022

If you hv ear hear wella oo🤭😄😂

Address

Enugu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mr Richy Media posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share