06/11/2025
Oya make Una follow me read ooo.
People dey for this life oooo.
See if it reach your turn to marry, go and marry rubbish ooo, people like this can kpai person.
Marriage is not a must ooo, if you no see the one that will treat you well abeg dey your dey nothing spoil.