Pharm Juliet

Pharm Juliet Child of grace
(8)

21/12/2025

Happy Sunday everyone

20/12/2025

Up and grateful Lord
Good morning everyone

19/12/2025

Netflix sef, they will help you finish spelling the name of the movie you’re searching for
and then tell you they don’t have it
🤣😏😊

19/12/2025

If someone borrow 15k from you and come to your birthday, and spray you 30k, is the person still owing you again?

As what please 🤣🤣
19/12/2025

As what please 🤣🤣

Every December, madness dey increase.People wey never chop well since January go suddenly borrow money to “show face.”Ne...
19/12/2025

Every December, madness dey increase.
People wey never chop well since January go suddenly borrow money to “show face.”

New clothes, loud parties, fake enjoyment all to impress people wey no go remember you in January.

Make I talk am plain:
No be everybody wey dey smile for Christmas dey okay.
Some people dey laugh with loan.
Some dey pop champagne with debt.
Some go enter January already tired.

Why?
Because we confuse enjoyment with validation.
We think say if we no show, we no belong.
But belonging no be competition.

December no be exam.
Nobody go mark you.
Nobody go ask how many outfits you wear or how many bottles you pop.

If you survive the year with your peace intact, you don win already.

January go come sharp sharp, and bills no dey celebrate.

Celebrate within your means.
Rest if you must.
Disappear if necessary.

People wey truly care about you no dey price you with money.
Copied

Person way no get money to buy December cloth dis year fit own boutique next year. Use this Motivational quote take hold...
19/12/2025

Person way no get money to buy December cloth dis year fit own boutique next year. Use this Motivational quote take hold body abeg🥹🙏

19/12/2025

All I said is " Bby my Christmas list is here" next thing I hear is gbiim for my eyes👀

Some people just pretend they're trying to help you
19/12/2025

Some people just pretend they're trying to help you

I done buy December chicken oooWhat can I give themSo dey will grow before ChristmasHelp a sister🫣🤔
19/12/2025

I done buy December chicken ooo
What can I give them
So dey will grow before Christmas
Help a sister🫣🤔

See time, see date, nobody have even asked me what I want for Christmas or even sent me a Christmas hamper. Am I that ba...
19/12/2025

See time, see date, nobody have even asked me what I want for Christmas or even sent me a Christmas hamper.
Am I that bad?
🤔🤔😏

No be okpa Na my soapThings done hard
19/12/2025

No be okpa
Na my soap
Things done hard

Address

Enugu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pharm Juliet posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share