Barnamfel TV

Barnamfel TV Barnamfel TV is a comedy skit, were u laugh and participate if u want. Every Friday at Barnamfel Inf

06/06/2025

HOW TO DOWNLOAD VIDEO FROM FACEBOOK

29/04/2025

Coreldraw βœ…πŸŸ©

Interactive Tools
Barnamfel Family

17/11/2022

Lesson to all who no wan hear word... 🀣🀣🀣🀣🀣 Watch till the end 🀣

17/07/2021

😭😭😭😭Cubana See what ur bouncers did to Me, No be say I see Money Pick.... Shi Shi🀷 I no see, on top dem come dey flog me, make una share untill e reach sham, dey must sack those bouncers 😭😭😭😭

07/05/2021

Wahala for who no sabi the way... Na were u dey u go dey.... Welcome to My Country πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, pls like and share my videos πŸ˜›πŸ™‚

03/05/2021

Some Fans EEEEH, dem no get joy at all❀️ ooo, can u imagine going out to have fun, accidentally u meet some of ur crazy fans.... Meeen the tori no go come funny lol... πŸ˜‚πŸ˜‚ Just make sure u don't forget to share and sub...and. Like too...

02/04/2021

Barnamfel TV release another Funny Episode 🀣
Black Jesus In Action 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣
, He was Condemned, He was Accused wrongly, He Accepted A False Statement and Suffered, Died and Still Resurrected, thanks to God the Father.... But this my own, Jesus Provoke cus person wey him die for no value His sufferings... Don't forget to Sub, Like and Share 🀣😘πŸ’ͺ

01/04/2021

Episode 32 Over SMARTED
E no go better for some Debtors 😭😭
Wen the devil 😈 decide to change Your Living Life to a Miserable One πŸ€•... Him go make u make u think say u snart...Check Person wey Hold me money since ooo... E no gree pay, na as I come carry my card give to my spending girlfriend, na it him come dey send the money 😭😭😭... Chei wey Dem dey faint I wan faint... My 250k gone for makeup🀣🀣🀣🀣hit the like button, sub and Share πŸ™

01/04/2021

Episode 31 🀣🀣🀣🀣Na Mad oo
Next of Kin wey Mumu as Eve 2maro no dey... After getting Alert of 5Million, decided to use it and Play Gambling.... Now Money don disappear, Na wetin him go tell Him Late Father Now🀣🀣🀣🀣🀣 Don't forget to Like, Share and SubπŸ’ͺπŸ’ͺWe Move One Love ❣️

20/03/2021

🀣🀣🀣

13/03/2021

Another 🀣🀣🀣🀣 episode don land again, this one na Fake Soldier wey go dey beat Area Boys..
Make Una 😎😎 follow Me make we go see wetin letter happen for the endπŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ, don't forget to like, share and Sub... Stay Safe 😍😍

18/02/2021

We No Go Stop Untill Dem Hear Our Name for Oversea 🀣🀣🀣 My Brother Mulah Just Won the Cup in Spelling Bee... πŸ’ƒπŸ•ΊπŸ½πŸ’ƒπŸ•ΊπŸ½ Don't forget to do ur Job, like, Sub, and Share... Peace✌️

Address

Barnamfel Computers, Dan Magana Street, GRA
Gboko

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Barnamfel TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Barnamfel TV:

Share