Goddy's Tv

Goddy's Tv TV show

31/08/2026

Make una see how bad belle people dey behave oo, This Wasem no want lemme express love in peace fa🀣🀣🀣

Happy birthday to my humble self,  I  thank God for life cos it's been God all along, cos many could not attain the age ...
05/08/2026

Happy birthday to my humble self, I thank God for life cos it's been God all along, cos many could not attain the age I have clocked today but here i am celebrating, God, your mercy upon my life brought me to where I am today so I return all the glory unto you, Happy birthday to my humble self once again πŸΎπŸŽ‚πŸΎπŸŽ‚πŸΎπŸŽ‚, Friends let's celebrate πŸ’ƒπŸ’ƒ
Pelengi AA Destiny Enterprise Ayatutu to the WORLD Ado Ado Comedy Lawrence Aondongu Manasseh Ber Mannex Man Oga Landlord House Of Phoenix Entertainment Mr Vibez

30/07/2026

No wait make trouble come before you go remember say God dey oo, e get whyπŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™ˆ

30/07/2026

I disassemble, assemble, install and carry out maintenance. Goddy's electricals✌️✌️✌️✌️

30/07/2026

I no be thief oo, na just help i help baba find em goat oo🀣🀣🀣

28/07/2026

This Leo no well oo, because of woman em want hit person pikin for ground 🀣🀣🀣

27/07/2026

Finally barrister Iorzua don give me update say make I meet AA Destiny Enterprise so that lock down no go dey for my marriage again πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™ˆ

Pls if you like this video, comment, like and share, Jah bless you all

22/07/2026

Goat wey I kidnap successfully naem baba come make me returnam thinking say na serious something him dey talk πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™ˆ

God'swork Tomuter Manasseh Ber Mannex Man Karen Martins Tv Pelengi

13/07/2026

Baby we can sort things out later na, habaπŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™ˆ

19/01/2026

Yawo want fall in love with AA Destiny Enterprise for where i dey?? Na lie i no go let am happen if she like make she insult me 🀣🀣🀣

Address

Gboko

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Goddy's Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share