07/09/2025
Una gudu morning o, Jehovah pikin!
See u o, u still dry bed?
U neva go bath?
2day na first Sunday o
Shu, u tink 🤔 God no fit use u again?
U tink sey , u too dirty wey e no fit luv u?
Na wetin cm make u sit down for house no wan go church be dat?
Eeeehh, Na ashawo be Jesus great grandma o.
D person wey God call sey be apple of e eye na man wey kpai anoder man because of woman o.
Wetin be ur own sin, wey dey make u condemn ur self.
Oya arise and bath, go church and praise Him
Cause Jesus loves u despite how terrible u tink you are.
U are not irredeemable!
Happy New Month
It's Our Month Of Fruitfulness!!