03/03/2026
Know this and have peace
No be every Matter wey Dem talk concern you
You go allow make e dey high you like sày you drink ogogoro so tey you find yourself for were you no know just do say you no hear watin them dey talk 🌟💫🎉😊👍