Mc Rachaa Aka Comedy

Mc Rachaa Aka Comedy I'm a comedian, I love making everybody happy with my own talent ❤️❤️❤️💯✊✈️
(4)

25/10/2025

I just dey vex this night 😡

25/10/2025

God today is Saturday give us this day our daily bread
AMEN 🙏🏽

Just yesterday wey I follow my wife go to church pastor say if you want to make it in life stay away from women😔.till no...
24/10/2025

Just yesterday wey I follow my wife go to church pastor say if you want to make it in life stay away from women😔.till now my wife never talk to me🙆🏽how I won take explain say no be me him dey talk to🤷🏽

23/10/2025

nawoooo so breast milk dey sweet like this 🤣🤣🤣😋no wonder this girl no dey gree vomit mouth 🙆🏽

A day shall come when my daughter Favour Sochinazaekpere will hear the story of my life that day she will jejely say to ...
23/10/2025

A day shall come when my daughter Favour Sochinazaekpere will hear the story of my life that day she will jejely say to me Daddy and Mummy I'm proud of you both, may we live long to eat the froth of our labour, In Jesus name Amen,, 👏

As long as God Lives I will make sure say una no go suffer I believe 🙏🏽
22/10/2025

As long as God Lives I will make sure say una no go suffer I believe 🙏🏽

I don prepare breakfast for my wife as husband material wey I be
22/10/2025

I don prepare breakfast for my wife as husband material wey I be

i just say make I update una🤣🤣
21/10/2025

i just say make I update una🤣🤣

  🇳🇬   Bikonu
20/10/2025

🇳🇬 Bikonu

Pkako house and swamp water house down Jesus Christ Up! Up!!, I go update una later, God over everything 🙌
20/10/2025

Pkako house and swamp water house down Jesus Christ Up! Up!!, I go update una later, God over everything 🙌

Today is 20th de end day to pack out from the pkako house and swamp water house, But my Favour baby left the pkako house...
20/10/2025

Today is 20th de end day to pack out from the pkako house and swamp water house, But my Favour baby left the pkako house and swamp water house yesterday been 19th, I'll update you guyz later, God over everything 🙌🙌

20/10/2025

LACTOGEN NOW NA #7,500 🙆🏽
MY BOY NA #8,000🥹
GOD ABEG oooo🙏🏽

Address

No 26 Hyhcenth Korodo Street AbuleAdo
Ikoyi

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mc Rachaa Aka Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share