Erioluwatomiwa Daniel

Erioluwatomiwa Daniel Content Creator || Entertainer
Follow me for a daily dose of laughter... The Best Version Of Me
(1)

01/01/2026

Happy New Year to you all
2026, Everywhere Gooooood๐Ÿฅณ๐ŸŽ‰๐Ÿฅ‚

Happy Birthday to me๐ŸŽ‚๐Ÿฅณ๐Ÿพ
19/08/2024

Happy Birthday to me๐ŸŽ‚๐Ÿฅณ๐Ÿพ

03/01/2024

"We outside"
On top bullet wey dem buy for you๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

31/12/2023

365 of 365
Thank you Lord๐Ÿ™๐Ÿ™‡
He kept you and I alive
Give thanks to God almighty๐Ÿ’ฏ

28/12/2023

Not every bad dream na spiritual attack
Sometimes try wash your bedsheet
Why you go dey use dirty bedsheet sleep๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Compliment of the season to Y'all๐ŸŽ„๐ŸŽ…
27/12/2023

Compliment of the season to Y'all๐ŸŽ„๐ŸŽ…

24/12/2023

Abeg make nobody come greet me for house
We no go kill chicken๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

24/12/2023

Coz say I no get shishi for my account
Una commot me from detty December group๐Ÿ’”๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

"What do you want for Christmas?"This question never reach my side o๐Ÿค”๐Ÿคฒ๐Ÿฅบ
23/12/2023

"What do you want for Christmas?"
This question never reach my side o๐Ÿค”๐Ÿคฒ๐Ÿฅบ

Santa-Claus๐ŸŽ…                                                            Condor-claus๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
23/12/2023

Santa-Claus๐ŸŽ… Condor-claus๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Una don start oo๐ŸฅบWho snap me?๐Ÿ˜๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…
23/12/2023

Una don start oo๐Ÿฅบ
Who snap me?๐Ÿ˜๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

I don leave city for una๐Ÿ˜Na for village I wan go do Christmas๐Ÿ˜๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚
22/12/2023

I don leave city for una๐Ÿ˜
Na for village I wan go do Christmas๐Ÿ˜๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

Address

Ilorin

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Erioluwatomiwa Daniel posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Erioluwatomiwa Daniel:

Share