31/03/2024
Laugh again🤣🤣
1" Make Nobody Talk to Me Now I Dey Vex😟 I Carry Fufu Come WorK and Leave the Soup for House😔
2" Pastor Pay 2K for Offering
Usher Say Total Offering Na
#1,650😂🤣
3" The Most Respected Persons In a Wedding are Those Sharing Food&DrinKs
I Can Great Them 5times😂🤣
4" Ladies When Your Husband Is SicK and the Elders Ask You...*Is He Still Eating??*
They Don't Mean Food...Have Wisdom My Sister🤣🤣
5" You Keep 0n Saying What a Man Can Do Woman Can Do Better...My Sister Can You Urinates Through The Window 0f a Moving Vehicle?😅🤣
6" I Would Love to Marry a Stammerer So that Before She Can Even Say *"Babe I Need Money",* I Don Already Left The House🤣🤣
7" Just Because i No get Money,you Con use my ATM Do Ruler🥺
8" Plumber Wey Dem Carry Come Repair Kitchen Sink
Don Warm Jollof Rice Say Him Get Ulcer😅🤣
Follow Timothy personal Timothy personal blog🙏