Sky Chuks Gabe

Sky Chuks Gabe A man of his own ✌️✌️

27/10/2025

Girl wey i wan toast just post "birthday incoming" na God save me 😂

🤭🤭🤭🤭
26/10/2025

🤭🤭🤭🤭

26/10/2025

On hiii
Sky Chuks Gabe

26/10/2025

Happy Sunday to you All

19/10/2025

You go think say life no hard until you give woman belle
😭😂

16/10/2025

Person just dey buy data like ďrug dealer 😩

15/10/2025

If you never make am no sleep this night, na serious warning.

15/10/2025

So na XR una dey upgrade to 17 pro..? No wonder iPhone 17 pro full everywhere. 👀

14/10/2025

Shbi Na this life way I use nose mark protect for 2020 be this
🤦🤦🤦

12/10/2025

Omo my shadow no dey follow me waka again

12/10/2025

Happy Sunday

11/10/2025

How Akwa Ibom people dey pronounce Jungle Justice again?? I wan confirm something.

Address

Imo

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sky Chuks Gabe posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share