26/05/2025
😂😂😂 FUNNY JOKES 😂😂😂
1. You see me for jamb center, you still dey ask am I here for the exam? ....Baby girl no ooo.... I'm here for baptism 👀
mtchewww 😑🚶🚶
2. Being a celebrity is not easy!! you need to see how they were rushing me Mehn😌. as I entered the poultry today, Omo if you see the way chickens dey shøut ✌️😩😂💔
3.U will never know u have kung-fu skills until cockroach run over ur body...
Fada lurd eep ya chid😒🤣🤣
4. In U.S.A. you see names like Bush, stone yet they progress. But in Nigeria, Favour is strūggling to feed😹, Blessing is bēgging for data🤣, Rejoice is sūffering from deprēssion😅, Wisdom has no sēnse😹, Victøry faīls exams often😹 and even Courage feārs cockroach 😅 Precious... I didn't mention you oo 😅
5. Normally ehnnn Jesus get good heart ❤️
Lyk if na me, as I raise from the dead
I go fess go Judas house
Lyk bl00d go flow 🩸🩸🩸
6. No prīvacy in Nigeria, U will be using Ur phone in the bus and Someone will say"bros abeg Scroll up small make I see that girl picture well.
She get nyash oo 😂💔
7. Nothing sweet pass, seeing your mom among the people that are sharing food for party. ❤️🥰😝🤗
8. So they never shut you up with kiss before??😝
Omo we many wey dey suffer 💔😭😭
9. If you bill me and I know reply, just know say I get big respect for you. Cause normal normal na swear you supposed collect 🤣💔
10. Being a man is not eāsy ,No makeup, no wig ,If u are ūgly u'are ūgly nothing will sāve u except MONEY & LYĪNG so much 🥴🥴😂😂
11. Pregnant woman be like "babe buy me chocolate cake...but don't put chocolate in it" Precious na your last pregnancy be this. I swear 💔😭🤣
12. When Satān saw that people were shy to smoke wëēd, he then introduced shīsha 😀😂😂😂🤣
13. Stop ignøring my post 🙄 am not your Ex I did nøthing to you 😏🚶
DM if you are bored 🥱
Adios😘😎👍🙏💯