Muritala Of Kogi

Muritala Of Kogi RE-CONNECT🫵

31/07/2026

Another day to post 1 Masqurade so that you all can engage on my post by dropping tears😂

Yes since I notice say e Dey pain Una na make I kuku they use m press una neck😂😂 No be me do una…I no be Tinubu😂

30/07/2026

My own na to go find another one post 🫵😂

*Ayiiiiiii Eku odahine* in former chief of staff Asuku voice😂❤️🫢

30/07/2026

Ayiiiiiiiiiiii😂🫢

30/07/2026

Online mallas :Ban masquerade

Me here looking for Masqurade wey I go post ie video😂 I mean the one wey get action as e they beat people..everybody they happy🫢😂

All for Seyi Vibez❤️🐐 Afolabi😘
28/07/2026

All for Seyi Vibez❤️🐐
Afolabi😘

Make God punish all of una wey they support evil😂If you want more evidence e dae oMake man they chook his fellow man bon...
27/07/2026

Make God punish all of una wey they support evil😂

If you want more evidence e dae o

Make man they chook his fellow man bone
Tufeeeeeeyakwa

He said na opochi be his name those wey get his WhatsApp number sabi things he post…he post different types of soaps wey he they run for his yahoo boys😂

27/07/2026

Boy go they show his fellow guy pr**q on video call
He go they beg them to come visit him

He go say he wan do soap for you as yahoo boy but he need nack you for 7days before the soap can work

Una said no be ga*y he be ?

Omor Shehu you go ask for water God will give you hypo seh🫵🙏😂

Shehu na eba you be Make we Post evidence make you see ??Nonsense😂
27/07/2026

Shehu na eba you be

Make we Post evidence make you see ??

Nonsense😂

Address

Kogi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Muritala Of Kogi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share